BBC see evidence wey show say South African special forces bin murder top detective for di kontri

Dem shoot Frans Mathipa as e dey drive - we get access to di prosecution case against eight accused men.

Read full coverage on TraceNews