Opposition New Patriotic Party (NPP) dey protest wetin dem describe as police harassment, judicial interference by di govment and selective justice.