Man cut judge hand wit cutlass inside court for Nigeria - wetin be di regulations guiding courtrooms?

E shock many pipo how suspect wey get court case fit bring in cutlass for inside courtroom and use am to attack di presiding judge for one Nigeria court.

Read full coverage on TraceNews