'Our children no fit go school and we no fit comot for house' - Resident cry out, Soludo call emergency meeting ova Anambra communities kasala

Di kasala wey burst on Friday, 2 October becos of land dispute between Aguleri and Umuoba Anam kpai and injure pipo.

Read full coverage on TraceNews