Di pan-African public speaker tok say South Africans dey suffer from Stockholm syndrome and dem need love and not hate from fellow Africans.