South Africa pause applications from asylum seekers wey be undocumented migrants afta violent protests
Di move dey come hours afta violent anti-migrant protests rock some areas of di kontri including for Soweto near Johannesburg and di coastal city of...