'We bin tink say dem dey help us but dem carry our children go' - Father of trafficked victim
Naptip say di trafficking group dey carry dis children from communities wey dey affected under false promise of education, welfare support and to give dem...