Wetin go happun next as Inec publish details of political party candidate for 2027 elections

Dis publication dey open to di public to check di kain qualifications and oda credentials wey di candidates submit to Inec for di 2027 election.

Read full coverage on TraceNews