Why Ghana traders dey question security deal wey Ghana and Burkina Faso newly sign - Wetin dey inside di deal
Chairman of Ghana trader association, Eric Osei Tuffuor tell BBC say most areas wey dem dey buy tomatoes for Burkina Faso na designated hotspots and...