Why Obasanjo visit to Tigray dey cause tok-tok and wetin be im mission for Horn of Africa

Dem dey accuse Obasanjo say e dey partial as im dey try to do evritin make civil war no happun again for di Tigray region for Ethiopia.

Read full coverage on TraceNews