Why pipo dey para about party activist wey Ghana President Mahama appoint to kontri electoral commission?

Ghana president swear-in two new deputy chairpersons for di kontri electoral commission, but di appointment of Emelia Afi Agbenyo wey be NDC activist dey...

Read full coverage on TraceNews